Electronic · Hip-Hop · Pop · R&B
BNXN PhenomenaWatch at the source
Hmm , mhmm tell me wetin Dey sup
let em know that we outside
if I no drop shingbain , e ma fo
shey bi Emi sh' omo ologo
The Phenomena sef she no know
but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show?
if I no drop shingbain , e ma fo
shey bi Emi sh' omo ologo
Phenomena sef she no know
but na so e dey go , sho mo owo ti mon kpa for one show?
This is the best moment of my life o
if the government e come like o
make dem legalize loud for this side oo
imagination go wound me o
ileke gan like e trumpet o
baby if we come date e perfect o
imagination go wound me o
BNXN’s music video for “Phenomena”, published 21 August 2024 on BNXNVEVO. 3:23 in HD, 5,919,033 plays and 32,535 likes on YouTube. Filed under Electronic, Hip-Hop, Pop and R&B.
- Featuring
- your bikini
- Label
- 2024 T